BABA NA YOU” is a heartfelt gospel song by Emmanuel Samuel featuring Oluwatomisin, giving all the glory and praise to God alone. The song is a humble declaration that every victory, breakthrough, and testimony comes from God—not by human strength or effort.
With a deep atmosphere of gratitude and worship, the song expresses total dependence on God as the source of life, help, and success. “BABA NA YOU” reminds listeners that when God shows up, all the praise belongs to Him. It’s a song of thanksgiving, reverence, and acknowledgment of God’s unfailing grace and faithfulness. 🙌🎶
Baba na you o
Na you o
Baba na you ooooo
Na you ooo
Come on everybody
Are you ready
Let’s give God some praises
*Chorus*
Baba na you o
Na you o
Baba na you o
Na you o
Na you
Na you
Na you
Na you
Solo1
Where I for dey
who I for be
Wetin I for do
If no be you
Dem for don pai me
Dem for don waste me
Dem for don delete me o
If no be you.
You grace and mercy came around and your love lifted me
Alagbada bi ara ti ja, oti segun fun mi
Agbani lagbatan agbara re kolakawe
If dey ask me wetin be my secret,
if they ask me wetin be my secret o
I go tell dem say
*Chorus*
Baba na you o
Na you o
Baba na you ooooo
Na you ooo
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Agidigba
Solo 2.
Aye iba yeye mi,
Ota iba gbagbe mi
Osi oba tabami o
If no be you
Boya nba ti Ku o
Boya nba Sonu o
Iya oba jemi gbe o
If no be you.
You grace and mercy came around and your love lifted me
Alagbada bi ara ti ja, oti segun fun mi
Agbani lagbatan agbara re kolakawe
If dey ask me wetin be my secret,
if they ask me wetin be my secret
If they ask me wetin be my secret
I go tell dem say
*Chorus*
Baba na you o
Na you o
Baba na you ooooo
Na you ooo
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Na you
Related posts:

We bow to worship you by Olayinka Ezekiel Makinde ft ireoluwa Gabriel & Victor Isaiah

Music: Travis Greene – Rest On Us Ft. Forward City Music

DOWNLOAD: I See The Lord by Folabi nuel ft Ibquake

Ep: Steve Elite - Yahweh Exalted

Oluwa Dara by Rose Yusuf Mp3 Download

DOWNLOAD Gratitude Medley by IBK

Music: Magnify by Asaaju Praesil Praiz

Mixtape: No Turning Back by Gospeljamzmp3

Music: Sit on my weakness by Victor Emmanuel

