Music + Lyric: BABA NA YOU- EMMANUEL SAMUEL Ft OLUWATOMISIN

BABA NA YOU” is a heartfelt gospel song by Emmanuel Samuel featuring Oluwatomisin, giving all the glory and praise to God alone. The song is a humble declaration that every victory, breakthrough, and testimony comes from God—not by human strength or effort.

With a deep atmosphere of gratitude and worship, the song expresses total dependence on God as the source of life, help, and success. “BABA NA YOU” reminds listeners that when God shows up, all the praise belongs to Him. It’s a song of thanksgiving, reverence, and acknowledgment of God’s unfailing grace and faithfulness. 🙌🎶

STREAMING LINK

Baba na you o

Na you o

Baba na you ooooo

Na you ooo

Come on everybody

Are you ready

Let’s give God some praises

*Chorus*

Baba na you o

Na you o

Baba na you o

Na you o

Na you

Na you

Na you

Na you

Solo1

Where I for dey

who I for be

Wetin I for do

If no be you

Dem for don pai me

Dem for don waste me

Dem for don delete me o

If no be you.

You grace and mercy came around and your love lifted me

Alagbada bi ara ti ja, oti segun fun mi

Agbani lagbatan agbara re kolakawe

If dey ask me wetin be my secret,

if they ask me wetin be my secret o

I go tell dem say

*Chorus*

Baba na you o

Na you o

Baba na you ooooo

Na you ooo

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Agidigba

Solo 2.

Aye iba yeye mi,

Ota iba gbagbe mi

Osi oba tabami o

If no be you

Boya nba ti Ku o

Boya nba Sonu o

Iya oba jemi gbe o

If no be you.

You grace and mercy came around and your love lifted me

Alagbada bi ara ti ja, oti segun fun mi

Agbani lagbatan agbara re kolakawe

If dey ask me wetin be my secret,

if they ask me wetin be my secret

If they ask me wetin be my secret

I go tell dem say

*Chorus*

Baba na you o

Na you o

Baba na you ooooo

Na you ooo

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Na you

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

YouTube