• Sun. Apr 28th, 2024

Gospeljamzmp3.com

NUMBER 1 AFRICA GOSPEL PROMOTING MEDIA

Rose Collette – ARUGBO OJO ft Rev Daniel N [Download Mp3]

ByLordsent David

Jul 16, 2022

Arugbo Ojo meaning the “Ancient of days” is a song

that describes God’s love, goodness and mercies on his Children . Rosecollette feat.her husband Rev. DN. Nwankpa who is also a talented singer together takes time to praise the ageless God who has so much value for his people and requires nothing more other than the praises of his people. Join her and praise the ageless God with this track from Arugbo Ojo Album as produced by Dbuzz Mazi.

 
Lyrics
  • Intro…
    Ancient of days….
    Arugbo Ojo (2*)
    Verse1
    I… I go dey praise you o..
    Because you too good oo..
    Oh Ancient of day…s
    Na wetin.. na wetin I be o..
    Wey you love me like this oooo
    Oh Ancient of days…
    Chorus
    Jesus you too good oo
    Arugbo Ojo… (2*)
    Na di love wey you give me like dis ooo
    Arugbo ojo
    I no go fit pay am back oooo
    Arugbo Ojo..
    Jesus you too good ooo
    Arugbo Ojo….
    Verse 2
    I… I go dey lift you high…
    Because you too nice ooo
    O Ancient of days…
    Na wetin…. na wetin I go give you ooo
    Make e be say e reach ooo
    O Ancient of days….
    (CHORUS)
    Bridge
    Na make e be say e go don reach you oo
    E go don reach you oo baba… (2*)
    You no dey eati rice oo..
    You no dey eati beans oo
    Na my praise I go give you Baba…
    You dey drink malt oo
    You no dey drink Pepsi….
    Na my praise I go give you baba eeeeh…
    Eh.. We praise you.
    From the east, to the west,
    From the north to the south
    To the left, to the right, to the left..
    Oya zobaya! zobaya! zobaya! zobaya! (Jehovah Sammah)
    Eeei!
    Chorus:
    Jesus you too good ooo
    Arugbo ojo(2*)
    Na you be my Oga ee
    You too good to my family, you bless my life oo
    You make me great in my life…
    Arugbo Ojo
    Ancient of days o, my king of glory..
    Bigi, bigi, bigi, bigi bigi, bigi God oo
    Arugbo, , arugbo, arugbo, arugbo ojo…
    Everybody dey give youpraise….
    Dem say na you bi Baba ee….
    Arugbo Ojo…

By Lordsent David

gospeljamzmp3.com is a Platforms that give support to young talented gospel singer to upload there song and biography online, for easy access from fan, we deal on music, video comedy, program Promotion and lot more.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

YouTube